P-Square
Lyric guide

Personally

Read Personally lyrics by P-Square on HiperMusicas, with linked artist context and related song paths.

P-Square visibility30 visits
person Curated by Ethan Walker HiperMusicas team

Personally, personal personally

Personally, personal personally

Personally I rock your body

I promise you go home

You won’t tell your daddy

I’ll give it to you like you’ve never had it

Swimming chin chin like speaking Chinese

Ehn na wetin be this

Baka boom boom na wetin I see

Saga! And she no wan greee

She talk say no wan leave

Eh, I no go lie

The things wey dey my mind

When I see you dancing, girl you got me high

And if you want to try, Gbege go dey tonight

Cos I’m in the mood

As long as you feeling the groove

I go deal with you

Personally eh

Personal personally, ah ah ah ah

Personally eh

Personal personally I go deal with you

Personally eh

Personal personally, ah ah ah ah

Personally eh

Personal personally

I go deal with you

I go deal with you

Personally.. professionally..

I see what you’re doing intentionally

Girl me want it physically

So give it to me give it to me radically

Emotionally psychologically

You’re turning me on biologically

Sexually, dramatically

And she talk say she no wan leave

Eh I no go lie

The things wey dey my mind

When I see you dancing, girl you got me high

And if you want to try, Gbege go dey tonight

Cos I’m in the mood

As long as you feeling the groove

I go deal with you

Personally eh

Personal personally, ah ah ah ah

Personally eh

Personal personally I go deal with you

Personally eh

Personal personally, ah ah ah ah

Personally eh

Personal personally

I go deal with you

I go deal with you

Girl exceptionally

The reason na spiritually

Money speaking

So drastically

Magically, internationally

Haba, habatically

Grammar na for dictionary

Saga but she no wan gree

She talk say she no wan leave

Eh I no go lie

The things wey dey my mind

When I see you dancing, girl you got me high

And if you want to try, Gbege go dey tonight

Cos I’m in the mood

As long as you feeling the groove

I go deal with you

Personally eh

Personal personally, ah ah ah ah

Personally eh

Personal personally, I go deal with you

Personally eh

Personal personally, ah ah ah ah

Personally eh

Personal personally

I go deal with you

I go deal with you

Quick answers

What this page can answer fast

Who performs "Personally"?

P-Square performs "Personally", and this lyric page sits inside the P-Square catalog on HiperMusicas.

Are there related songs to explore after "Personally"?

Yes. The related section below points to Story and E Don Happen with a short reason for opening each page next.

Where can I find more songs by P-Square?

Use the artist link near the top of the page or the related paths section below to keep moving through P-Square's lyric pages.

Song Room

Interpretations, questions, and corrections for this song

Interpretations, questions, memories, and correction notes live together here. The room stays noindex while the best insights are reviewed.

Open Song Room
0 followers Selected insights only surface after moderation
Listener comments

What people are saying

0 comments

A strong comment here is specific: the phrase you keep hearing, the mood you come back for, or the reason this song stays in rotation.

0 / 244 chars 1 / 5 lines

link_off Links are not accepted in comments. You can also sign in to comment under your profile.

No listener comments on Personally yet.